Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Judges 15:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 But Samson sey, “Dis time, dem nor go blame mi for wetin I go do Filistia pipol.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Judges 15:3
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So Absalom tell en savant, “Si, Joab farm near my own and e plant barley put. Make una go burn am.” So dem kon go burn di field.


For di fourt day, dem kon tell Samson wife to bi, “Deceive yor husband to bi, so dat e go tell yu di ansa of wetin e tell us; if not, wi go burn yu and yor papa family togeda, bikos e bi like sey yu invite us kom here, so dat wi go dey poor.”


En papa and mama nor know sey, na God dey lead Samson make e do am, bikos God dey find way wey E won take fight Filistia pipol, bikos na dem dey rule Israel pipol.


Den di man tell Samson, “I bin tink sey yu hate my dota, so I kon gi-am to yor best man as en wife. But si, en yonga sista fine pass am well-well. Yu fit marry dat one.”


So e go outside kon go katch 300 fox, e tie dia tail two-two togeda with rope.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ