Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Judges 15:19 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

19 So God allow wota kom out from one place for di groun for Lehi, den Samson drink until e beleful. So e kon koll di place “En-Hakkore” and e still dey for Lehi till today.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Judges 15:19
16 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Hagar kon ask ensef, “I don really si di God wey si mi?” So e koll di Oga God wey tok to am, “Di God Wey Dey Si.”


E koll di place Bethel, even doh di name before na Luz.


True-true, dem nor many wen I kom, but naw, wetin yu get don plenty well-well. God don bless yu for evriwhere wey I for work for yu. But naw, how long e go take before I go do sometin for my own family?”


But wen dem tell Jakob evritin wey Josef tell dem and wen e si di horse wey Josef send kom karry am, e kon bilive sey na trut.


But di king go drink from di wota wey dey flow pass for di road kon rule forever.


Wen I dey face trobol, I kry to God and E ansa my prayer.


I pray to God as I dey sofa and E ansa mi; E save mi from evritin wey dey worry mi.


Afta, make una koll mi wen una dey trobol and I go kom save una, den una go give mi all di glory.”


So Moses build one altar kon koll am, “Na di Oga God bi my banner,”


Make una look di sky! Who make di stars wey una dey si? Na-im dey lead dem like sojas. E know how dem plenty rish and E dey koll all of dem by dia name! En pawa big well-well and no one among di stars dey miss.


E dey give strent and pawa to pipol wey dey weak.


I go give una wota for dry land kon make wota flow pass where wota nor dey. I go put my Spirit for una shidren body kon bless una shidren-shidren.


Den Moses raiz en hand kon nak di rock two times with en stik. Plenty wota rush kom out, den evribody for Israel and dia animals kon drink beleful.


Filistia pipol kom kamp for Judah, near Lehi town.


some fig wey don dry and two raisin. Dis food kon make am strong well-well, bikos e neva chop food or drink wota for three days and three nites.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ