Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Judges 15:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

17 Afta e don boast finish, e trowey di bone kon koll di place, “Bone Hill.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Judges 15:17
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

One donkey wey dem just kill, Samson si en bone for groun. So e pick di bone kon use am kill 1,000 Filistia sojas.


Den Samson sey, “Na with donkey bone I take kill 1,000 men kon gada dia bones togeda.”


Leta, Samson kon dey hongry for wota, den e kry give God sey, “Yu give mi dis viktory finish, make dis wiked Filistia pipol kon katch and kill mi, bikos wota dey hongry mi?”


Filistia pipol kom kamp for Judah, near Lehi town.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ