16 Den Samson sey, “Na with donkey bone I take kill 1,000 men kon gada dia bones togeda.”
One donkey wey dem just kill, Samson si en bone for groun. So e pick di bone kon use am kill 1,000 Filistia sojas.
Afta e don boast finish, e trowey di bone kon koll di place, “Bone Hill.”
Wen di pipol si am, dem praiz dia god sey, “Awa god don diliver awa enemy give us! Di pesin wey kill many of awa pipol don dey under awa pawa naw!”