Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Judges 15:13 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

13 Dem gri kon sey, “Wi nor go kill yu; na only tie wi won tie yu karry give dem.” So dem tie am with two new rope kon karry am komot from di rock.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Judges 15:13
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Den di kommanding offisa arrest am kon give orda sey make dem tie am with two shain. E ask am who e bi and wetin e do.


But dem tell am, “Wi kom here kon tie yu, so dat wi go karry yu give dem.” So Samson sey, “Okay! But make una promise mi sey, una nor go kill mi by unasef.”


As Samson rish Lehi, Filistia sojas kom dey happy dey shaut. At wons, God pawa enter Samson and e kut di rope wey dem take tie am like sey na tread wey dey burn.


Samson ansa am, “If dem tie mi with new rope wey dem neva use before, I go weak well-well.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ