Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Judges 15:10 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

10 Den, Judah men ask Filistia pipol, “Wetin make una won fight us?” Den Filistia pipol ansa, “Wi wont Samson. Wi kom pay am back for wetin e do us.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Judges 15:10
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So 3,000 men from Judah go di kave for di rock for Etam, go meet Samson kon tell am, “Yu nor know sey na Filistia pipol dey rule us? Wetin yu do to us so?” Samson ansa dem, “I pay dem back for wetin dem do mi.”


So e attack dem with vexnashon kon kill many of dem. Afta, e kon go stay for inside rock for Etam kave.


Filistia pipol kom kamp for Judah, near Lehi town.


David kon ask, “Keilah leaders go give mi and my men to Saul?” God sey, “Dem go give una to am.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ