Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Judges 15:1 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

1 For di time wen dem dey harvest wheat, Samson kon take one small goat go visit en wife to bi. Wen e rish der, e tell en wife papa, “I won go my wife room.” But di papa nor gri.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Judges 15:1
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So Jakob kon tell Laban, “Make yu give mi my wife make I marry, bikos di seven years don komplete.”


Judah ansa, “I go give yu one small goat from my animals.” Di woman ansa, “Wetin yu go give mi, make I for know sey yu go send di goat kom?”


Before-before and even leta, Nefilim pipol (giant pipol) dey for di eart and na God sons born dem wen dem dey sleep with ordinary wimen. Na dem bi di wariors wey pipol bin know for evriwhere.


So, e tell en papa, ‘Si, all dis many years I dey work like slave for yu and e nor get anytime wey I disobey yu, but yu neva give mi even one small goat make I do party with my friends.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ