Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Judges 14:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

9 E take some of di honey for en hand kon dey lick am as e dey waka go. Den e take some go give en papa and mama. Dem lick am, but Samson nor tell dem sey na from lion dead body e for take am.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Judges 14:9
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

My pikin, make yu chop honey bikos e good. Just as honey sweet for yor mout,


Na patient and gentol tok, pesin dey take beg kings and na sweet mout dey setol sirious wahala.


Wen Samson papa dey make di final arrangement for di marriage, Samson kon do party for der, bikos dis na wetin di yong men dem dey do.


Leta, as Samson dey go marry di girl, e kon branch go look di lion wey e kill and e sopraiz to si bee and some honey inside di lion dead body.


Saul ansa am, “E tell us sey dem don si di donkey.” But Saul nor tell am wetin Samuel tell am about to bi Israel pipol king.


One day, Saul pikin, Jonatan kon tell en savant wey dey karry en tins, “Make wi go Filistia sojas kamp wey dey di oda side.” But e nor let en papa know.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ