Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Judges 14:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

8 Leta, as Samson dey go marry di girl, e kon branch go look di lion wey e kill and e sopraiz to si bee and some honey inside di lion dead body.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Judges 14:8
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So Jakob kon tell Laban, “Make yu give mi my wife make I marry, bikos di seven years don komplete.”


Nor chop honey too mush bikos e sweet, so dat yu nor go vomit, bikos yu too chop am.


As e dey tink how e go take leave am, God angel show ensef to am for dream kon tell am sey, “Josef, David pikin, make yu nor fear to marry Mary, bikos di pikin wey dey en belle, na Holy Spirit gi-am.


Wen Samson rish Timnah, e go tok to di girl, bikos e like am.


E take some of di honey for en hand kon dey lick am as e dey waka go. Den e take some go give en papa and mama. Dem lick am, but Samson nor tell dem sey na from lion dead body e for take am.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ