Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Judges 14:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

16 So Samson wife to bi kry go meet am sey, “Yu nor love mi; yu hate mi! Yu tell my pipol sometin and yu neva tell mi di ansa.” But Samson tell am, “I neva even tell my papa and mama di ansa, so wetin go make mi tell yu?”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Judges 14:16
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dat na di rizin why man must live en papa and mama kon go stay with en wife and dem two go bikom one.


Thru-out di seven days wey dem do di party, di woman dey always kry for Samson. But for di sevent day, Samson kon tell am di ansa, bikos e dey always disturb am. Den di woman go tell di pipol.


Den Delilah vex kon tell am, “Why yu dey tell mi sey, ‘I love yu’ and yu nor fit trust mi kon tell mi yor sekret? Yu don fool mi three times naw and yu neva still tell mi wetin make yu dey strong!”


Delilah kontinue to dey tok and komplain until Samson kon taya for en wahala,


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ