Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Judges 14:14 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

14 Samson tell dem, “Di pesin wey chop, na-im dey bring wetin dem go chop and na from wetin strong, sweet tin for dey kom out.” Afta three days, dem neva still fit solve am.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Judges 14:14
20 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

I go make yu hate woman and yor pikin go still hate pikin wey woman born. Pikin wey woman born go mash yor head and yu go bite dia leg.”


E dey drink wota from di valley and birds dey bring bread and meat kon gi-am evry morning and evening.


Some messenjas go tell Jehoshafat sey, “Plenty sojas dey attack yor town from di oda side for di Dead Sea for Edom side, for Hazezon Tamar wey bi En-Gedi.”


King Jehoshafat with en men kon go pak di sojas tins. Dem pak dia klot and many oda betta tins. E take dem like three days to pak all di tins, bikos dem plenty well-well.


Wise word too deep for foolish pipol to undastand. So wen ever pipol dey tok about sirious matter, foolish pipol nor get any betta tin to tok put.


Jesus ansa dem, “God don make una know all di sekret tins about en kingdom, but dis pipol nor know.


Di man ansa, “How I won take undastand, unless pesin tish mi!” E kon tell Filip sey make e kom sidan with am.


Inside all dis tins, awa joy don dey full, bikos Jesus love us!


Bikos di small trobol wey wi dey face naw, go bring glory wey big well-well, wey go last forever and wey betta pass anytin for dis world.


E karry awa sin for cross, so dat wi go stop to sin and dey do good for God eye. “Na di wound wey dem wound am, naim make us well.”


But if una nor fit solve am, una go give mi thirty fine linen robe and thirty klot wey dem take dey go party.” So dem kon gri.


For di fourt day, dem kon tell Samson wife to bi, “Deceive yor husband to bi, so dat e go tell yu di ansa of wetin e tell us; if not, wi go burn yu and yor papa family togeda, bikos e bi like sey yu invite us kom here, so dat wi go dey poor.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ