Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Judges 14:13 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

13 But if una nor fit solve am, una go give mi thirty fine linen robe and thirty klot wey dem take dey go party.” So dem kon gri.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Judges 14:13
2 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So Samson tell dem, “Make I tell una one problem, if una fit solve am for di next seven days, I go give una thirty fine linen robe and thirty klot wey dem take dey go party.


Samson tell dem, “Di pesin wey chop, na-im dey bring wetin dem go chop and na from wetin strong, sweet tin for dey kom out.” Afta three days, dem neva still fit solve am.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ