Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Judges 13:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

9 God do wetin Manoah ask for and en angel kom back kon meet di woman wen e sidan for field. Dat time, en husband Manoah, nor dey with am.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Judges 13:9
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Bikos Yu hear and ansa awa prayers; so evribody go kom meet Yu.


So di woman run go tell en husband kwik-kwik sey, “Di man wey appear to mi dat day, don kom again!”


Den Manoah pray give God, “My God! Abeg, make yor angel kom again kon tell us more tins wey wi go do about di pikin, wen dem don born am.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ