Judges 13:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English7 But e tell mi sey, ‘I go get belle kon born boy.’ E still sey, ‘Make I nor drink wine or any strong drink or chop food wey dem dey forbid, bikos from di day wen I go born di pikin go rish di day wey e go die, dem go dedikate am give God as Nazirite.’ ” အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |