And dis law na to separate between wetin dey klean and wetin nor dey klean, so dat pipol go know di animals wey dem suppose chop and di ones wey dem nor go chop.’ ”
But e tell mi sey, ‘I go get belle kon born boy.’ E still sey, ‘Make I nor drink wine or any strong drink or chop food wey dem dey forbid, bikos from di day wen I go born di pikin go rish di day wey e go die, dem go dedikate am give God as Nazirite.’ ”