Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Judges 13:2 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

2 For dat time, Manoah, one man wey kom from Dan tribe, dey stay for Zorah. E nor get any pikin, bikos en wife neva born.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Judges 13:2
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

But Sarai nor fit get belle; so e nor get pikin.


Naw, Sarai wey bi Abram wife neva born any pikin, but e get one woman savant from Egypt, wey en name na Hagar.


Isaak pray to Oga God for en wife, bikos e neva born. God ansa en pray and en wife Rebekah kon get belle.


Dan go rule pipol like any oda tribe for Israel.


Kiriat-Jearim family na: Itrite, Put, Shumat and Mishra pipol. Pipol for Zorat and Eshtaol kom from dis group.


Dem nor get pikin, bikos Elizabet nor fit get belle and dem don old well-well.


Dis na di towns wey dey di lowland: Eshtaol, Zorah, Ashnah,


God angel komot from Gilgal go Bokim kon tell Israel pipol, “Na mi bring una kom out from Egypt kon put una for dis land wey I promise to give una grand-grand papa and I tok sey I nor go break my promise with una.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ