Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Judges 13:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

16 Di angel ansa, “I go stay, but I nor go chop anytin. Instead, make yu kook and burn am as ofrin give God.” (Manoah tok like dis, bikos e nor know sey na God angel dey with am.)

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Judges 13:16
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

I go still bring some food kom make una chop, so dat una go get pawa to kontinue una journey. Una don respet mi to kom my house, so make I serve una.” Dem kon ansa, “Tank yu; wi gri.”


Na den dem kon know sey di man na God angel, so e nor appear to dem again.


But di wife ansa, “If God won kill us, E nor for asept awa burnt ofrin and E nor for appear to us kon tell us all dis wonderful tins or do dis mirakle.”


Di angel tell am, “Make yu put di meat and di bread for dis rock, den pour di oil on-top.” So Gideon do as e tok.


Den, yu go build betta altar for di Oga yor God on-top dis hill. Afta yu don build di altar, yu go take di sekond melu kon burn am as ofrin for di altar and yu go use di Asherah juju pole wey yu skata, take do firewood.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ