13 God angel ansa, “Make sure sey, yor wife do di tins wey I sey make e do.
Den God angel appear to am like fire for inside di bush. Wen Moses look, e si sey di fire dey katch, but di bush nor dey burn!
So Manoah get up kon follow en wife and wen e si di angel, e kon sey, “Na yu bi di man wey tok to my wife dat day?” Di angel ansa, “Yes! Na mi.”
Den Manoah sey, “If wetin yu tok so happen, wish kind tins di boy go dey do and wish kind life e go live?”
So make yu dey kareful and make yu nor drink wine or any oda strong drink or chop any food wey dem dey forbid.