Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Judges 12:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

9 E get thirty sons and thirty dotas. E make en girls shidren marry men from outside en town and en boys shidren marry dia wife from anoda town too. Ibzan rule Israel pipol for seven years.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Judges 12:9
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Yes! Shidren na God gift; dem bi reward from awa Oga God.


Make una marry kon born shidren. Make una shidren marry kon born shidren too, so dat una go plenty for di land.


E get 30 sons wey dey ride 30 donkey and dem get 30 towns for Gilead, wey dem still dey koll Jair village.


E get forty sons and thirty grand-shidren wey dey ride seventy donkey. E rule Israel pipol for eight years.


Afta Jeftah die, Ibzan wey kom from Betlehem kon rule Israel pipol.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ