Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Judges 12:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 Jeftah lead Israel for six years, before e die and dem beri am for one of di town for Gilead.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Judges 12:7
3 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

For der, Israel pipol and di leaders kon dey ask demsef, “Who won lead us go fight Ammon pipol? Di pesin wey go lead us, go bi awa leader for Gilead.”


dem go tell am make e sey, “Shibbolet.” If e kom from Efraim, e go sey, “Sibbolet,” bikos Efraim pipol nor fit koll dat word well. Den dem go take am go kill for Jordan River korna. Na 42,000 Efraim pipol dem kill for dat time.


Afta Jeftah die, Ibzan wey kom from Betlehem kon rule Israel pipol.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ