Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Judges 12:2 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

2 But Jeftah ansa, “I koll una wen di fight just start, but una nor gri kom join mi fight Ammon pipol!

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Judges 12:2
3 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Efraim pipol gada sojas kon cross Jordan River go Zafon. Dem send dis message go meet Jeftah, “Why yu nor koll us wen yu dey go fight Ammon pipol? Bikos of dat, wi go burn yu and yor house togeda!”


So, as I si sey una nor gri kom, I kon risk my life go fight dem without una and God give mi viktory ova dem. So why una won kom fight mi?”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ