Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Judges 12:14 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

14 E get forty sons and thirty grand-shidren wey dey ride seventy donkey. E rule Israel pipol for eight years.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Judges 12:14
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

E get 30 sons wey dey ride 30 donkey and dem get 30 towns for Gilead, wey dem still dey koll Jair village.


Afta Elon die, Abdon wey bi Hillel pikin, wey kom from Piraton kon rule Israel pipol.


So wen e die, dem beri am for Piraton for Efraim, for Amalek pipol hill kountry.


Una wey dey ride fine donkey; wey dey use fine blanket for una horse and doz wey dey take leg waka, make una tok about am.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ