13 Afta Elon die, Abdon wey bi Hillel pikin, wey kom from Piraton kon rule Israel pipol.
Benaya wey bi Piraton pesin; Hiddayi wey kom from Wadis for Gaash;
Wen e die, dem beri am for Aijalon for Zebulun.
E get forty sons and thirty grand-shidren wey dey ride seventy donkey. E rule Israel pipol for eight years.
So wen e die, dem beri am for Piraton for Efraim, for Amalek pipol hill kountry.