Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Judges 12:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

12 Wen e die, dem beri am for Aijalon for Zebulun.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Judges 12:12
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Aijalon and Gat-Rimmon towns with all dia lands.


Beraya and Shema na leaders for dia family and dem go stay for Aijalon kon porshu doz wey dey stay for Gat town komot.


Di day wey God put Amor pipol for Israel pipol hand, dat day Joshua pray to God for Israel pipol front sey: “Yu sun, make yu stay for where yu dey on-top Gibeon! And make di moon nor near dis side, just stay for where yu dey for Aijalon Valley!”


Afta Ibzan die, Elon wey kom from Zebulun tribe kon rule Israel for ten years.


Afta Elon die, Abdon wey bi Hillel pikin, wey kom from Piraton kon rule Israel pipol.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ