Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Judges 11:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

6 sey, “Make yu kom lead us go fight Ammon pipol.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Judges 11:6
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Time dey kom wen pesin go hold en broda hand kon sey, “Since yu get yor own klot to wear, na yu bi awa leader. Den yu go fit kontrol all di wahala and trobol wey wi dey face.”


Ammon sojas kon ready to fight, so dem build dia kamp for Gilead. And Israel pipol gada kon kamp for Mizpa for Ramot.


Wen di fight start, Gilead leaders kon go tell Jeftah for Tob town


But Jeftah ansa, “Nor bi bikos una hate mi well-well, naim make una force mi komot from my papa house. Why una kom meet mi naw wen una dey trobol?”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ