Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Judges 11:40 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

40 So Israel yong wimen, dey komot for four days evry year go mourn, bikos of wetin happen to Jeftah pikin.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Judges 11:40
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Na three times a year Solomon dey give burnt and fellowship ofrin to God. E still dey burn incense give God. So e kon build di temple finish.


Profet Jeremaya sing one song for King Josaya and e don turn tradishon for doz wey dey sing for Israel and na both man and woman dey use di song wen dem dey mourn. Dem add di song join di oda mourning songs.


Jew pipol kon make law for demsef, dia shidren-shidren and any oda pesin wey go turn to Jew sey, for di rite time for evry year, dem must observe dis two days akordin to wetin Mordekai rite.


Wen e rish house, di papa do di vow wey e make give God kon kill di girl as virgin. So dis tin kon bi tradishon for all di yong girls wey dey for Israel.


Efraim pipol gada sojas kon cross Jordan River go Zafon. Dem send dis message go meet Jeftah, “Why yu nor koll us wen yu dey go fight Ammon pipol? Bikos of dat, wi go burn yu and yor house togeda!”


Make una listin, doz wey dey near di well dey sing, bikos God and Israel pipol don win! Den God pipol go mash kom from dia towns.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ