30 Jeftah make vow give God sey, “If Yu make mi win Ammon pipol,
Den Jakob promise sey, “If God dey with mi kon guide mi thru dis journey wey I dey do so and E give mi food make I chop with klot to wear
Den Israel pipol kon make vow to God sey: “If Yu diliver dis pipol give us, wi go distroy dia town.”
Dat time, God Spirit dey with Jeftah and e kon go Gilead and Manasseh town. E lead en sojas from Mizpa wey dey Jabesh-Gilead, go fight Ammon pipol.
anytin wey go first kom out from my house kom welkom mi, I go sakrifice am as burn ofrin give Yu.”
So e kon promise God sey, “My papa, if Yu go sorry and remember mi, yor savant, den give mi one boy pikin, I go dedikate am give Yu as long as e dey for dis life and dem nor go ever kut en hair.”