Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Judges 11:23 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

23 Since di Oga wey bi Israel pipol God don drive Amor pipol komot bikos of en pipol, yu tink sey yu go fit just kom take am from dem?

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Judges 11:23
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Bikos yu dey higher dan yor brodas, I go give yu di low side for di mountin wey I take from Amor pipol with my swod and bow.”


But naw, make Yu si how dem dey pay us back. Dem dey kom drive us komot from awa land wey Yu give us!


Wen Amor pipol kings for Jordan River west and Kanaan kings wey dey near di wotaside for Jordan River hear how God take dry Jordan River for Israel pipol make dem waka pass, dem kon bigin fear well-well.


Dem take Amor land, from Arnon River for sout go rish Jabbok River for nort and from di desert wey dey for east go rish Jordan River for west.


Yu fit take anytin wey Kemosh yor god give yu, but wi go take all di land wey di Oga awa God give us.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ