Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Judges 11:20 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

20 But King Sihon nor gri, instead, e gada all en sojas, go kamp for Jahza kon attack dem.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Judges 11:20
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Yu make dem win nashons, kingdoms and lands wey dey near dia own. Dem win Heshbon land, wey Sihon dey rule and Bashan land wey Og for bi king.


Israel pipol send messenjas go meet King Sihon for Amor wey dey rule from Heshbon sey, ‘Abeg make yu allow us pass yor land go awa land.’


But di Oga wey bi Israel pipol God, make dem win King Sihon and en sojas. So dem kon take di land wey bi Amor pipol own.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ