Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Judges 11:18 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

18 Israel pipol pass thru di desert and dem nor tosh Edom or Moab pipol with dia land. Dem travel go east for Moab land kon go kamp for di oda side for Arnon River, but dem nor cross Arnon, bikos Arnon divide Moab kountry.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Judges 11:18
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So di whole kommunity for Israel komot from Kadesh go Mount Hor.


Wen King Balak hear sey Balaam dey kom, e go outside go meet am for Moab town wey dey Arnon boundary for di aria.


“Today, una go cross pass Moab pipol borda wey bi Ar land.


“So make una cross go River Arnon. Si! I don already give una Sihon wey bi Amor king for Heshbon and all en land. So make una go fight and take di land from am!


Den God tell mi, “Make una nor let Moab pipol wey bi Lot shidren-shidren vex. Make una nor kause wetin go make dem won fight una, bikos I nor go give una any of dia land, bikos I don give Ar to Lot shidren-shidren.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ