Judges 11:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English16 Wen dem komot from Egypt, dem travel pass di desert from di Red Sea till dem rish Kadesh. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |
True-true, na forty years Israel pipol take travel pass di desert, so all di men wey dey fight wen dem komot from Egypt don die finish for di desert, bikos dem disobey God and God don swear sey as dem disobey am, E nor go let dem si di land wey E don promise to give dem; di land where milk and honey full.