31 Asher tribe nor fit drive di pipol wey dey Akko, Sidon, Ahlab, Akzib, Helbah, Afek and Rehob, komot.
from der, dem kon go Gilead and Kadesh for Het aria. Den dem go Dan and from Dan, dem kon go west for Sidon side.
E nor only kommit sin like Jeroboam, but e go marry Jezebel wey bi King Etbaal for Sidon, pikin and Ahab still dey woship Baal.
Zebulun tribe nor fit drive di pipol wey dey Kitron and Nahalol, so Kanaan pipol still dey stay among dem. But dem force and turn Kanaan pipol to dia slave.
Instead, Asher pipol dey stay and kontrol Kanaan pipol wey dey di land, bikos dem nor fit porshu dem komot.