30 Zebulun tribe nor fit drive di pipol wey dey Kitron and Nahalol, so Kanaan pipol still dey stay among dem. But dem force and turn Kanaan pipol to dia slave.
Wen e si how di kountry side bi and how di land good, e go fit bear di load wey e karry kon bi savant to odas.
Dia aria na Kattah, Nahalal, Shimron, Idalah and Betlehem and all of dem na twelf big and small towns.
Efraim tribe nor fit drive Kanaan pipol wey dey Geza, so Kanaan pipol still dey stay der with dem.
Asher tribe nor fit drive di pipol wey dey Akko, Sidon, Ahlab, Akzib, Helbah, Afek and Rehob, komot.