Judges 1:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English3 Den Judah men tell dia relashon from Simeon tribe sey, “Make una join us go fight Kanaan pipol wey dey di aria wey God give us. Den wi go follow una go fight and win una own aria too.” So Simeon men follow Judah pipol. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |