Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Judges 1:13 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

13 Kenaz wey bi Kaleb yonga broda, na-im pikin Otniel attack and seize Kiriat-Sefer. So Kaleb pikin, Aksah kon bi Otniel wife.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Judges 1:13
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Kaleb kon sey, “Di pesin wey go win Kiriat-Sefer, I go gi-am my dota Aksah, as en wife.”


Wen Otniel, Kenaz pikin wey bi Kaleb broda win am, Kaleb kon give en dota, Aksah to am as wife.


Den Kaleb sey, “I go give my dota Aksah as wife to anybody wey go attack and seize Kiriat-Sefer.”


Wen Israel pipol kry give God make E help dem, God kon send one man among dem wey save dem. En name na Otniel wey en papa na Kenaz wey bi Kaleb yonga broda.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ