Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jude 1:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

5 So I won remind una even doh una don already know dis tins. Afta God don first save Israel pipol from Egypt, e kon distroy doz wey nor bilive am.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jude 1:5
14 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So, God swear sey E go kill dem for di wildaness


For dat day, Oga God take Israel pipol komot from Egypt akordin to der tribe.


But for dis leta, I rite some tins with boldness, so dat una go remember dem well-well. God dey good to mi and


But even afta evritin wey E do, una nor gri trust di Oga wey bi una God,


Na who bi di pipol wey nor listin to God, even doh dem hear en vois? Nor bi pipol wey Moses lead kom out from Egypt?


My friends, dis na di sekond leta wey I dey rite to una, so dat una go dey tink about di tins wey I tell una.


But di pesin wey dey holy, don anoint una and all of una know sey na true.


I nor rite give una, bikos una nor know di trut, but na bikos una know Christ and di trut dey stay inside am.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ