Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jude 1:22 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

22 And make wi help doz wey dia faith dey shake.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jude 1:22
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

“Naw my sheep, mi wey bi God wey get pawa dey tell una sey I go judge each of una kon separate di good ones from di bad ones; dat is, di sheep from di goat.


So make una let am know sey una really love am.


How I wish sey I dey with una naw, so dat I go know how to trit una, bikos I dey worry about una well-well.


My brodas and sistas, if una si pesin dey sin, make una wey dey spiritual, koll am back. But make una wosh unasef, so dat una nor go fall inside temptashon too.


Make una keep unasef inside God love as una dey wait for awa Oga God Jesus Christ, wey go bring life wey nor go end.


Make una help odas make dem nor enter hell-fire, so dat una go fit save dem and as una dey help odas, make una dey fear God kon hate di tins wey go make una sin.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ