Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Joshua 8:24 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

24 Wen Israel pipol don kill all di men for Ai wey porshu dem go desert, all of dem kon go back to Ai go kill evribody wey dey der.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Joshua 8:24
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

But Israel pipol kill dia enemy well-well kon take di land from Arnon River for nort go rish Jabbok and Ammon side, but Ammon sojas bin guide dia aria well-well.


But dem katch di king alive, bring am kon meet Joshua.


Na 12,000 men and wimen die dat day, plus all di men for Ai.


So dem turn kon dey run from Israel sojas go di open land, but dem nor fit eskape di fight and dem kill all di pipol wey kom out from di town wey dey near der too.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ