Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Joshua 23:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 or kon make friend with di remainin nashons. Una must nor use dia god name take make mout or tok about am! Una must nor woship or bow to dem!

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Joshua 23:7
23 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Even as God kommand dem rish, dem still dey woship dia yeye juju.


I pray make God forgive mi for dis tins: Wen my oga wey bi Siria king dey go woship en juju Rimmon for en temple, I go nid to follow am go, bikos na mi bi en rite-hand-man. But make God forgive mi even as I go bow to Rimmon for di temple.”


But if yor pipol turn from mi kon dey disobey di rules and kommand wey I sey make dem keep and dem kon dey serve anoda god,


Pipol wey dey run follow oda gods, dia trobol dey plenty evriday. I nor go follow dem do dia blood sakrifice or even koll dia god name.


Make una nor bow or serve dem, bikos na mi bi di Oga una God and I dey jealous well-well. I bi God wey dey ponish shidren and dia shidren-shidren, bikos dia papa Rijet mi.


“Make una do evritin wey I tell una and una nor go pray or swear to any oda god. Make I nor ever hear dia name for una mout.


Make dem nor stay una land, so dat dem nor go make una sin against mi, bikos if una serve dia gods, I go distroy una.”


Nor go where wiked men gada put or follow wetin dem dey do.


But dem must first asept my pipol relijon with dia heart and as dem make my pipol swear with dia Baal juju, na so too, dem go use my name take swear kon sey: ‘Wi swear with God wey nor dey die.’ If dem do all dis tins, I go add dem join my pipol.


God ask, “Jerusalem pipol! Wetin nor go make mi ponish una wen e bi sey, una leave mi kon go woship gods wey nor bi god at-all? Even doh I dey give una evritin wey una wont, una still dey bihave like wife wey go sleep with who nor bi en husband and una dey stay with ashawo.


I go remove Baal name from yor mout and yu nor go ever take about am again.


bikos dem klimb on-top dia house go bow for di sun, moon and stars. Dem dey klaim sey dem dey follow God, but dem still dey woship Molek juju.


Nebo, Baal-Meon (dem kon shange di name) and Sibmah. Di towns wey dem build, dem kon give dem new names.


But if una nor drive di pipol komot, den dem go dey give una problem and dem go trobol una for di land.


Make una nor let anybody deceive una, “Bad friends dey spoil good karata.”


Make una nor put hand for bad tins, instead, make una dey espose dem.


Una must fear di Oga una God kon woship and love am. Wen una swear, e go must bi with en name.


Una must fear di Oga una God kon serve am. Una must use only en name take swear.


Una must nor woship any of una neighbour gods apart from God ensef,


“If una turn from God kon go enter agriment with di remainin towns wey dey near una, den marry some of dem and bi friend with some,


But una must dey loyal to di Oga una God, as una don dey loyal till today.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ