Joshua 23:13 - Holy Bible Nigerian Pidgin English13 den make una know sey di Oga awa God nor go porshu dis nashons again. Dem go trap and turn una to slave; dem go bi kane wey go dey tear una body kon blind una eyes until una vanish komot from dis good land, wey di Oga una God give una. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |