Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Joshua 21:40 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

40 Merari family (doz wey remain for Levi tribe) kon get twelf big towns.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Joshua 21:40
3 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Heshbon and Jazer, plus di aria for der and dem bi four big towns.


Levi tribe kon get forty-eight big towns plus dia aria among di land wey bi Israel pipol own.


Merari shidren and dia family get twelf big towns from Reuben, Gad and Zebulun tribe.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ