Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Joshua 21:24 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

24 Aijalon and Gat-Rimmon, plus all di aria for der and dem bi four big towns.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Joshua 21:24
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Aijalon and Gat-Rimmon towns with all dia lands.


Di day wey God put Amor pipol for Israel pipol hand, dat day Joshua pray to God for Israel pipol front sey: “Yu sun, make yu stay for where yu dey on-top Gibeon! And make di moon nor near dis side, just stay for where yu dey for Aijalon Valley!”


From Dan tribe, dem give dem Eltekeh, Gibbeton,


From half of Manasseh tribe, dem give dem Taanak and Gat-Rimmon, plus all di aria for der and dem bi two big towns.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ