Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Joshua 2:23 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

23 Den di two men kom down from di hill, cross di river go meet Joshua wey bi Nun pikin kon tell am evritin wey dem don si and know.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Joshua 2:23
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dem go di kountry for di hill kon stay der for three days and all di pipol wey dey porshu dem, kon go back. Jeriko men look evriwhere, but dem nor si dem.


Dem tell Joshua, “True-true, God don really give us di land, bikos evribody wey dey stay di land dey fear us well-well!”


Wen wi rish der, una go si sey di pipol dey leave eazy life. Di land big well-well and e get evritin wey pesin wont. God don gi-am to us.”


Dem ansa, “Make una kom, make wi attack dem! Wi don si di land and e dey very good. Wetin una dey wait for? Make wi nor waste time, make wi go take am.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ