Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Joshua 18:18 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

18 E from der cross go di lowland for front of Arabah for nort go rish di main Arabah.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Joshua 18:18
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

go rish Bet-Hoglah, den cross di nort for Bet-Arabah go di Stone wey bi Reuben pikin, Bohan own.


Dis na di towns for desert: Bet-Arabah, Middin, Sekakah,


E go En-Shemesh nort and Gelilot opposite Adummim Pass, den kon go Reuben pikin, Bohan Stone.


E cross go di lowland for Bet-Hoglah for nort kon end for di nort side for di Salt Sea for Jordan River side. Dis na di borda for sout.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ