Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Joshua 17:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

8 (Na Manasseh get di land dem wey surround Tappuah, but Tappuah main town, na Efraim get am.)

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Joshua 17:8
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

From Manasseh boundary for east go rish west, Efraim tribe go get one part.


From Tappuah, e go di west side for Kanah Valley den e end for di sea. Dis na di land wey Joshua give Efraim tribe akordin to en family.


Manasseh borda na from Asher go Mikmetat wey dey near Shekem. From der, e from sout face doz wey dey stay Tappuah.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ