Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Joshua 15:57 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

57 Kain, Gibeah and Timnah and dem bi ten big and small towns.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Joshua 15:57
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Afta sometaim, Judah wife wey bi Shua pikin kon die. Afta Judah don mourn for am, e kon go Timnah go visit doz wey dey barb sheep hair with en friend Hirah wey kom from Adullam.


Dem kon tell Tamar sey, “Si, yor husband papa dey go Timnah go barb sheep hair.”


Na Maaka still born Shaaf wey bi Madmanna, Sheva, Makbena and Gibea papa. Kaleb girl pikin na, Aksah.


Dis na wetin God tell Jeremaya about rain wey nor go fall.


E turn from Baalah face west for Mount Seir kon cross di lowland for Mount Jearim go nort (wey bi Kesalon), den land for Bet-Shemesh kon cross go Timnah.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ