Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Joshua 13:21 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

21 Dis na all di towns for di aria plus di ones wey King Sihon for Amor wey dey rule from Heshbon, get. Moses win en and Midian leaders wey bi Evi, Rekem, Zur, Hur and Reba (all of dem dey under King Sihon).

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Joshua 13:21
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di Midian woman wey dem kill, na Cozbi wey Zur born. Zur na leader for Midian tribe.


Dem kill di five kings for Midian wey bi Evi, Rekem, Zur, Hur and Reba. Dem still kill Balaam wey Beor born.


all di towns wey dey di high lands, all di lands for Gilead and Bashan go rish Salekah and Edrei, di towns wey bi King Og for Bashan, own.


Bet-Peor, di low land for Pisgah and Bet-Jeshimot.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ