7 But di next day, God send one worm kom chop, distroy and kill di plant.
Den e sey, “Dem nor born mi with anytin and wen I die, I nor go karry anytin follow body. Na God dey give and E don take. Make wi praiz God name!”
bikos of di way Yu dey vex for mi. Yu don pick and trow mi go down.
Di grape vine and fig trees don dry and all di oda trees don die too. True-true, di pipol nor get joy again.
Den God make one small plant grow kover Jonah, so dat e go fit rest well. So Jonah happy well-well, bikos of di plant.