Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Jonah 1:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

17 So God send one big fish go swallow Jonah. Jonah dey di fish belle for three days and three nite.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Jonah 1:17
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

God kreate di big-big fish for sea and evry oda tin wey dey stay inside wota and difren-difren birds. God si sey dem dey good.


Den God kon kommand di fish make e go vomit Jonah put for dry land.


Den God make one small plant grow kover Jonah, so dat e go fit rest well. So Jonah happy well-well, bikos of di plant.


My God, I don hear evritin wey Yu do and e sopraiz mi well-well. Even naw for awa time, make Yu still do dat wonderful tin wey Yu do before. Even wen Yu dey vex, make Yu sorry for us.


As Jonah dey inside big fish belle for three days and nites, na so Man Pikin go dey for grave for three days and nites too.


Wiked and evil pipol for dis time dey ask for sign, but dem nor go get any one, escept Jonah sign.” Den Jesus kon waka leave dem.


Just as Jonah bi profet for Nineveh pipol, na so Man Pikin go bi sign for di pipol wey dey dis world naw.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ