Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




John 9:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

6 “Afta e tok finish, e spit for groun kon take di san-san wey e spit put take rub di blind man eye.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




John 9:6
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Den blind eyes go open and doz wey nor dey hear, go hear word.


Wen Jesus don take di man go korna for where pipol nor dey, e kon put en two fingers inside di man ear, e spit for en hand kon tosh di man tongue.


E hold di man for hand kon take am go outside di village. Jesus spit for di man eye kon tosh am, den ask am, “Yu dey si anytin?”


E ansa dem, “Na di man wey dem dey koll Jesus take san-san wey e spit put rub my eye. Den e tell mi sey, ‘Make yu go Siloam go wosh yor face.’ Afta I go wosh my face for di pond, I kon bigin si.”


So I advise yu sey make yu buy gold; gold wey dem don polish with fire. Den yu go get plenty money. Make yu still buy white klot from mi kon wear am, so dat dem nor go si yor nakednes again, den buy medicine put for yor eye, so dat yu go fit si.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ